Insightful stats
Due to frequent requests I present to you a list of the TOP 35 STRONG NAMES IN NBM ranked by popularity.
A so-called strong name is given to a new member of NBM aka Black Axe during initiation. They come in many versions due to misspellings and intentional alterations of names which are however standardised in the list below.
ALL I WANT TO SAY IS THAT LIKE MY MEMBERS
LikeLike
Aye axe men na me ju name kofena 02 i greet men
LikeLike
Aye axe men! Aye axe men!! Na me be aye ibn batuta birkin kada ht 2014 i greet all men 4 dis platform. Me just make all men use their 6 b4 7 cos jus nd in jus sef dey go 2ru wetin dey sup 4 here. Dodorinma
LikeLike
no ju here old boy. this platform is water tight.
LikeLike
Am black ghana 7 scores of de black scores x akada …..prst.. vk.
LikeLike
AYE axe men na be AYE professor Nass mandary andi ibila bam ht temple AYE Axe men
I greeting all men in 147dodorima for all men main de national head live long colofor colofor, colofor your children don’t come a again to Pacific their cycle anything de reason make j your mind
LikeLike
men hail men
LikeLike
Aye axe men Aye axe men at a time no time if men de aline for pub lic make men no dey I’d collectly cos of injews and Jews every where. Juname Buddy wake Keke s.ht de aline dodorima for bam 147
LikeLiked by 1 person
I GREET MEN WITH 147 TOUNGUE O,I SAY MAKE I THROWAY DODORIMA
AYE AXE MEN AYE AXE MEN NA ME BE AYE THOMAS ANKARA CHIEF PRIEST GWANDANA HT
AYE AXE MEN
MAKE KAFOR GUIDE ALL MEN..JEW NAME OSCAR
LikeLike
I grt men all black movement of elders,is me ju name pascar aye de black
LikeLike
aye axe men!!! na me be aye kaduna osongwu jn junior boy uraka ht dodorima to all glorious axemen
LikeLike
well done jn junior boy for uraka ht dodorima
LikeLike
Aye axe men na be aye Aare ona kakanfo ambe loco ht aye axe men
LikeLike
make all of de men weydey here perfect there tongue OBTS
LikeLike
Men greet men na lord mubutuse-seseko the reason jn bully
LikeLike
Aye axe men Aye axe men Na me be aye ken sa ro wiwa ogunpa high temple Aye axe men JN Benjamin
LikeLike
Aye axe men na me be Ju Joseph Aye Basil bagada
LikeLike
am disappointed
LikeLike
Aye aze men na me aye ibn battuta koma ht ju name zakari jimeta
LikeLike
Aye axe men na me be aye emperor excellencial ,,,
LikeLike
Jn: olamilekan, sn: aye idris katakamabi, i greet all men aye axe men
LikeLike
Aye axe men. Na me be aye dakowalata jn chi chh i greet all men
LikeLike
Aye axe men ,Special regards & adoration 2 d National council of elders aye axemen.Na me be ju named wire wish u all d best aye axemen
LikeLike
Aye axe men, na me be aiye black7, make all me no paro
LikeLike
Aye axemen Nah me be Aye jaja jawara jn fletaz i no match anybody tongue poo…i won urge men say no be everywhere men dey Nah men go dey reason their black tongue…..men still believe say men bam
LikeLike
tongue poo
LikeLike
Must you identify urself b4 you trow light?
LikeLike
it’d be polite Sir
LikeLike
My Jew name names Jerryco all men should joly
LikeLike
Aye axe men ,na me be aye ninamdi azikuwe kudeti2 high temple ,ise baba ake no go let us fall before our time,I still believe say na nbm still get weather, I won urge u say make you no too para ,l won ask why aye ninamdi azikuwe no dey dis list.Aye axe men
LikeLike
aye axe men !
My jn Hood, sn chamber obilanbomgo
Horllanrewaju I believe say strong name bog were men still never recognize for this list you Bam for that question
LikeLike
Na me be jn black, lord ifadimeji
LikeLike
Aye axemen
I greet men oh
Na ju name mike the align
Make men no paro oh
E get mata way no clear me oh, na abt this s.n ibn bulawire, any man way the copy abt this s.n gum am make e align so that d copy go gum me, na ot infinity oh
Aye axemen
LikeLike
I only know ibn walata and ibn battuta
LikeLike
possibly battuta got confused with bulawaya/bulawayo. there are several members with the SN bulawaya which is sometimes misspelled as bulawire.
LikeLike
Nwanem I greet u, no paro oh
I no match ur tongue oh but na Koko be dis, I don hear lp way men d por dat name as s.n nd I don com in contact with 2 egede men wey play me their i.d with dat s.n but Dem align say d copy of the s.n no gum
I still d align make no man paro, o.t infinity and a cry 4one na cry 4all
any man wey
Y the copy of this s.n ibn bulawire abi ibn bulawaya gum am make e align n if na to sakpa I go get joy for the feedback
LikeLike
Aye axe Na me be aye obafemi awolowo odologe high temple ju name chinonso
LikeLike
Na who send u
LikeLike
Aye axe men na me be aye kasarowiwa ogunpa ht aye axe men
LikeLike
Aye axe men i greet men with 147 language akwana men go dey identify for here e no clear oh make all men metal sharp oh my jew name na yaks from makama dogo axe forum under keffi sup_zone under abuja zone
LikeLike
aye Axe men na me b aye oludotun olushola fela anikulapo kuti .I wan ask why Samuel capoue is not in d list? Jn roze
LikeLike
Na me be Aye Shaka de Zulu
Aye Axe men
LikeLike
Aye axe men
LikeLike
I greet men my ju name na Anointed
LikeLike
My ju name na Anointed
LikeLike
Aye axe men i greet you al my qaustion is who is aye koboko kabaka in nbm?
LikeLike
Aye Axemen na ju Eze Aye Nelson Mandela the reason ll greet men
LikeLike
Aye axe men… I Hail thee strong men for the house. My ju name na liam.
LikeLike
SN? T & Y o B?
LikeLike
aye axe men !
Bemigho147 I believe say ie no proper make men ID perfect ID for here na
LikeLike
Uche fit make dem. E b my site.
LikeLike
Pingback: 77 Metal Day Special – NBM Question and Answers AKA Black Axe Question and Answers | NBM147watch
I greet all men juname oscarbaddo,happy 77 in advance to all men
LikeLike
Wetin u dey plan 4 metal day broda
LikeLike
I greet all men juname oscarbaddo,happy 77 in advance to all men
LikeLike
aye axe men my ju name nah shi zee
LikeLike
hailings brother make una get ready for 77 oo
LikeLike
I grt all men for d here Biko I no March anybody tongue oooo but make men put cry to their fellow Barundas make Dem dey update Dem any vital alinement cos our black tongue do to cast …….. Biko…
Jn: ernestdams dey report
LikeLike
I bet you £5 nobody listens.
LikeLike
aye axe men my ju name na victor
abeg wetin be the struggle of aye bizingo
LikeLike
My jn na mark 4, I want to ask why is Idris Aloma first in the names
LikeLike
Aye axe men, my juname na vicky77
LikeLike
Which struggle did aye obanta ubete struggled in the movement
LikeLike
Am a neo black member
LikeLike